1/48
https://www.youtube.com/watch?v=I6nV3m8hLzQ
Name | Mastery | Learn | Test | Matching | Spaced |
---|
No study sessions yet.
abeg
please, i beg of you, igbo
wallahi
true
gbamsolutely
gbam- correct
igbo
obodo-oyibo
white man’s land, igbo
wetin
what?
abeg, come carry me go school
please come and take me to school
abeg, come barrow me your cup
but we use am for pidgin
wetin be that?
wetin you mnea
wetin be this
abi
right?
that your handbag abi
shebi
shebi this is your handbag
sabi
to know
i sabi that girl
i sabi whatever
i sabi am
i sabi nnwanek
i sabi maths
i sabi am
i know it
wahala
problem
no put me for wahala o!
wahala dey
k-leg
suspcision
i go tell you say be like say this thing get k-leg
that story get k-leg
i’m doubting something about that story
nothing spoil
we good
everywhere good
comot
to leave
comot for there
leave, get out of there
we get attitude
you dey craze?
are you insane?
you dey mad?
i be your mate?
you wan try me?
do you want to try me?
come make we comot
come lets go out
come lets go out
me and nwanneka comot yesterday
i go like comot this evening
wayo
fraud
419
no play me wayo
that guy play me wayo just to sleep with me
no do me 419
i go play this girl wayo
i no know amo