1/39
Looks like no tags are added yet.
Name | Mastery | Learn | Test | Matching | Spaced |
---|
No study sessions yet.
Make we see as e go be
Let’s see what happens
Wetin you feel
What do you think?
You don fall my hand
You really messed up
No be juju now! Na common thing, E no hard like that
It’s not rocket science
I no send
I don’t care
I no send your papa, mama
I don’t careeeee
wetin people go talk
let people talk
Make we gather go
Let’s go together
My belle don full
I’m full
Shey you dey whine me?
Are you kidding?
Na joke I dey/ I dey joke with you
I’m just kidding
Make we rest small
let’s take a break
We don nearly reach
We’re almost there
You dey worry me, You dey whine me, leave me abeg
Leave me alone, stop bothering me
You don enter wahala
You’re in trouble
Wetin be your last price/ How much last
Can you give a discount
I gats gather money o
I need to make money
That one consign you, That one your wahala, that one na your business
That’s your problem
Body no gree me/ Today, body just get as e be
I feel weak and tired
I don talk my own
I said my piece
Na you dey in control
You’re in control
You don dey sabi this thing o
You’re getting better at this
Make we reason am
Let’s figure this out
No dey use me catch cruise/no dey whine me
Stop pulling my legs
Oya, make we dey go
Let us go
E too cost abeg
It’s too expensive
No be you do am
I didn’t do it
Na you sabi?
You think you’re smart
I get plenty wahala for my head
I have enough problems
Make we enter the main matter
Let’s get to the point
I don taya for your matter
You dey play abi?
You’re joking right?
Laugh wan kee me
I can’t stop laughing
I don too much abeg
This is too much
Na your hand e dey
It’s in your hand
Go slow, hold me as I dey
As I’m coming here, I’ve been held in traffic
You no carry me…
You won’t take me
Where you from come?
Where are you from?
You no gree laugh ? You dey vex?
You’re not laughing. Are you angry.
She no dey today
She’s not here today