1/59
Looks like no tags are added yet.
Name | Mastery | Learn | Test | Matching | Spaced | Call with Kai | Chat |
|---|
No analytics yet
Send a link to your students to track their progress
How bodi?
How are you doing?
How you dey?
How are you doing?
How far?
Hi
Wetin?
What?
I no no
I don't know
I no sabi
I don't understand
I dey fine
I'm fine
Wetin dey happen?
What's happening?
wahala
trouble/problems
Why you dey give me wahala?
Why are you giving me so many problems?
Comot!
Get out of here!
Comot for road
Make way
Dem send you?
Have you been sent to torment me?
Gi mi
Give it to me
I wan chop
I want to eat
Come chop
Come and eat
abeg
please
Abeg! No waste my time!
Please! Don't waste my time!
vex
upset
Make you no vex me!
Don't upset me!
I no gree
I don't agree
Abi?
Isn't it?
Na so?
Is that so?
wayo
trickery
That man be wayo
That man is a fraud
butta my bread
answered prayers
God don butta my bread
God has answered my prayers
I go land you slap
I will slap you
Listen well well
Pay attention
Abi na wetin?
What is it?
Ah-ah
For goodness sake
bobo
trendy guy
Chai!
Good grief
Chineke!
Oh my God!
dey
is
Di thing wey mai eye see, mi mouth no fit talk am
Words fail me
Do anyhow
unruly
don
has
E don do
It is enough
Ehen?
So what?
Ehen
Is that so
go
will
hear word
obey instruction
e no get home training
she wasn't raised right
How dey go dey go?
How are things going?
land
arrive
e don land
he has arrived
make
made
Wetin make am sick?
What made you sick?
make
should I
Wetin make I do?
What should I do?
Make I hear word
shut up
Shake bodi
Spend some money
sontin
something
Sontin dey do you
There is something wrong with you
na
it is
wey
who
You sabi now
You know how it is
You hear?
Do you understand?
You go see
You will see